lirik lagu iyanya – love & trust
mad ohh
original
i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c~n~l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c~n~l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nitefire – worth it
- lirik lagu los campiranos de guerrero de lalo gomez – si acaso muero / no volvera
- lirik lagu bby goyard – 95ironman
- lirik lagu dakidd jx – ready (2021)
- lirik lagu kaeme (bra) – não me apaixonar
- lirik lagu lisichkin & 4упuk – да (yes)
- lirik lagu 21rave – miraj
- lirik lagu ash (irl) – race the night
- lirik lagu kenny rogers – i wish it would rain
- lirik lagu noisy wound – heaven’s guest