lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu illbliss – pamper you

Loading...

oga boss
oga boss
call me koker oga boss
i just want to dey pamper you oga boss
pamper you pamper you
i just want to dey pamper you
baby baby
i just want to dey pamper you
baby baby
i just want to dey pamper you
i wa fun wan ni mini sis
too much i dey go crazy
baby baby
i just want to dey pamper you
pamper you pamper you
i swear no other chick badder than you
show me one chicken near hotter than you
if looks fit k!ll them dem for don dagger you
have you seen this kind of money in your life
ama treat you like a wife
power couple rich chop knuckle
money loco how you wan struggle
classy mixed with high fashion
presidential suitеs on the mansion
see i hustle with a differеnt kind of passion
everywhere we go baby girl you be distraction
baby baby
i just want to dey pamper you
baby baby
i just want to dey pamper you
i wa fun wan ni mini sis
too much i dey go crazy
baby baby
i just want to dey pamper you
moni kilo wa de
na only you i go dey see n0body
iko to fe so lo bade
this your loving jor kilo bade
other guys dem a do nothing
koker me i go do something
e no be later i no go post you
i getti bread o so i go toast you
ma lo ro ma lo ro ma lo ro
ba se be so ma so mo lo ro
nko to pe mo fe so ma lo ro
ko ba te fe o ma ya mo ma yo
baby baby
i just want to dey pamper you
baby baby
i just want to dey pamper you
i wa fun wan ni mini sis
too much i dey go crazy
baby baby
i just want to dey pamper you
baby let me show you how to feel alright
show me your poto i go dey alright
gimme the key to you ~~~~~
and i go maya 100 percent alright
shey na versace you dey rock o
abi na bend down select o
you never know anything
you never see anything like this before o
baby baby
i just want to dey pamper you
baby baby
i just want to dey pamper you
i wa fun wan ni mini sis
too much i dey go crazy
baby baby
i just want to dey pamper you
oga boss
oga boss
oga boss
i just want to dey pamper you oga boss
i just want to dey pamper you
i just want to dey pamper you


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...