lirik lagu ijaya – aanu
as i dey sleep i dey wake oh
me know say no be my work oh
me just want thank you for blessing
i just dey grind with no stressing
i just want to do some dupe ni
mo mo pe won fe mi
ota o ri mi
tori awon ko lo da mi
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigba ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
won ni ko se dupe o ko
so mo pe o go
so many things dey for this world
walahi o por
so many men wey dem don fall
oh my god
but oluwa lo gbe wa ro
se bi won ni kan wa sa mi lo jo si
o wan se faari
boya lo mo pe eni loluwa
lo lohun gbogbo
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigbe ye ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
oh oh oh
realest ijaya
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bambam feat. wxrmz – llama
- lirik lagu lonelybwoi – no feeling!
- lirik lagu pleasure nature – mystical ignorance
- lirik lagu max jury – modern world
- lirik lagu cat dowling – trouble
- lirik lagu dave’s true story – everlasting no (master cylinder remix)
- lirik lagu quentin ford – finish strong
- lirik lagu qlas & blacka – jongetjes uit zuid
- lirik lagu 鷺巣詩郎 (shiro sagisu) – angel of doom (em21)
- lirik lagu matas vandals – desobey