lirik lagu idahams – wetin no good
[intro]
my baby
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
my shawty
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
(hot idahams)
[verse 1]
i jam this baddie for pool party
she getti vibes and she sabi
na so we come turn to paddi oh
she getti bobo but i be bestie (i be bestie)
she sabi the thing
if the girly hold you, you go testify
[chorus]
my baby
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
my shawty
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
[post~chorus]
ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
[verse 2]
see body
na cocacola shape she carry
the girl fitty k!lly somebody
baby abegi you put it on me
annointing
see body
na cocacola shape she carry
the girl fitty k!lly somebody
baby abegi you put it on me
annointing
[chorus]
my baby
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
my shawty
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu stylez tyson – autoritär
- lirik lagu quinnie – security question
- lirik lagu tinashe – what’s a girl
- lirik lagu the slow readers club – seconds out
- lirik lagu lil euphon – moi
- lirik lagu ya roe – reckless
- lirik lagu fem.love – просто отъебись (just fuck off)
- lirik lagu fraggot$ – 21
- lirik lagu bob rivers – the girl with emphysema
- lirik lagu big ant dog – miss the rage