lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ice prince – for yah

Loading...

everything i do oooo i do it for yah
i do it all for you uuu u know i do it for yah
and even if i thief iyo ooo i keep it for yah
and if dem say i craze iyo ooo i do it for yah

sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
wonder wonder why

shebi na only you i see wey go catch my eye(wey go catch my eye eee)

sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
wonder wonder why
shebi na only you i see wey go catch my eye
for yah for yah ehhh for yah
for yah for yah eehhh
for yah for yah ehhh
for yah ehh

no lеtting go no holding back
because you are my lady eehhhh
no lеtting u go
no holding you back ehh ehh
because you are my because you are my
diva you give me fever
your love make a n~gga shiver ehh
baby i like you(i like you) yeah yeah yeah
baby you are me breezer
real love flowing like a river ehh
that’s why i like you
everything i do uuu i do it for yah
i do it all for u uuhh u know i do it far you
and even if i thief iyo oo i keep it for yah
and if them say i craze iyo ooo i do it for yah

sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
wonder wonder why
shebi na only you i see wey go catch my eye(wey go catch me eye)

sometimes i wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
wonder wonder why

shebi na only you i see wey go catch my eye (go catch my eye)
like the way you do it and the way you take it down
like the way you take that and make that boody to the ground
baby girl you know you are the baddest in the town
so take that booty down
bend down and pause ooo
ohhh baby nor dey rush oooo
yes manna gyal
all the girl them love you
the way you just dey move your body ooo
gat me wanna fall in love
baby guess what your body banging ooo
gat me screaming my lord
give me number later i go call u ooo
make we talk about love
straight to the room girl i wanna fk you i wanna make you my love
everything i do uuuu i do it for yah
i do it all for you u know i do it for yah
and even if i thief iyoo i keep it for yah
and if them say i craze ooo iyo i do it for yah

sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
wonder wonder why

shebi na only you i see wey go catch my eye(we go catch my eye)
sometimes i wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
wonder wonder why

shebi na only you i see wey go catch my eye


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...