lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu huncey bankz – body

Loading...

intro#
yeh yeh
no dey doh mah se!
makini no no yeh

verse1#
no dey do like say na you fine p-ss
other girl dem dey, but na you wey i want
you no dey give me attention, like you use to do
but girl you no say:

chorus#
i don dey high for your body
i don dey craze for your body
kpos kpos for your body
light up my weed for your body
catch my cruise for your body
spend my money for your body
your body bad i know
your body bad i know

sing!
i don dey craze for your body
i don dey high for your body
craze for your body
mad for your body
sing for your body
your body bad i know
your body bad i know
you k!lling it i know
dem feeling it i knnow

verse2#
your boyfriend texting he feeling insecure
about the things you do
but i played cool when i said you are not casted

last time when we yarn
you was sounding so cool
so whatsup the f###king att-tude, that you give me yeh
girl i no care
me i no care
cos i no care
me i no care

#repeat chorus#

addon#
when i pr-ss, shawty i think about you
when i kpos kpos for the weekend i think about you
cos na only you wey dey cure my jonsing
ohema give me love oh, make i feel fine

ogc#
not even a kiss
you dont want me back
you dont want to give
you dont want to lack
all my calls are missed
you dont call me back
now ive got office
you dont want to sack
i take cann##bis
you dont hold me back……
………..

outro#
no dey doh ma se
maniki no no ye


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...