lirik lagu hosh – perspective
mmm
mhm
music gimme energy i fight for life
anything i do, me i want to faaji
everything i do, everything surprise fi you, perspective
my perspective
i have come to learn my lessons
from different kind of persons
listen to the essence i say this
as i dey go
for me to grow, i need to know
how it goes with people on the show called life
for life you gast to strive
to beat dat ting called strife
my mental is a hive of why’s
so i’m never~ever, ever gonna stop
i’m heading to the top
i dey pledge so help me god
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
egwu omma
odogwu me ma
i dey confuse dem with who i are
i am who i am
ou la la
i dey learn to know no cram
going like i don’t give a d~mn
i flood you bars wey dey break brain dam
now they wan dey famz
yama yama yarns i don pass am
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lil blurry – trackhawk
- lirik lagu will wood (nz) – new york
- lirik lagu spawn – respektuj mój set 1911
- lirik lagu rolando plasencia – qué rico
- lirik lagu thomas parr – asunción
- lirik lagu likåar – the eternal flame
- lirik lagu official – fake love disease – bi boi
- lirik lagu the viscounts – short’nin’ bread
- lirik lagu jhené aiko – i’m back
- lirik lagu luci4 – sweet tooth #4rc #4rc #4rc