lirik lagu hixrael feat. vasa – 50
(chant)
vasa
callme hixrael
holla, “(rapper wey dey sing song)”
nah one life me i get and i go live ham well
any how e be ani ki emi mase te
e good or e bad, we dey pray for more
as omo ogbon o mo mio ni le foor
so i go dey funwon
if dem no shift emi gan mo ma sunwon
50~50 nah so we go dey runmon
nah one life dey other one′s nah rumors
life na 50~50
either you win or you loose my jiggy
na one life, so my bro, just live it
na one time you go die, one minute oh, life na 50~50
either you win or you loose my jiggy
na one life, so my bro, just live it
na one time you go die, one minute oh
this life na 50~50 ah ahh
this life na 50~50 ah ahh
sho mon, eye wey don see 99 no fit fear 100 (fear 100)
and man wey dey do bad, am sure you get conscience (get conscience)
me i dey jama jama for my daily bread
for money matter i be top wanted
and if i no get isn’t making sense (ehn)
so i go dey funwon
if dem no shift emi gan mo ma sunwon
50~50 nah so we go dey runmon
nah one life dey other one′s nah rumors
me i go dey funwon
if dem no shift emi gan mo ma sunwon
50~50 nah so we go dey runmon
nah one life dey other one’s nah rumors
life na 50~50
either you win or you loose my jiggy
na one life, so my bro, just live it
na one time you go die, one minute oh, life na 50~50
either you win or you loose my jiggy
na one life, so my bro, just live it
na one time you go die, one minute oh
mama vasa, yeah, yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu odd blazin – say nun
- lirik lagu j-weezy (joshua obodo) – ogologo
- lirik lagu feed the monkeys – 22
- lirik lagu miracle of sound – purest gold
- lirik lagu curly j – lucid dreams
- lirik lagu ella boh – alone
- lirik lagu lvbel c5 & ashafar – pistola
- lirik lagu lancey foux – in a rush (full version)
- lirik lagu nothing’s carved in stone – advance forward
- lirik lagu ignacio copani – soy de river