lirik lagu hidre – eloghosa
intro
hidre
usl
leg go
rap verse 1
eloghosa but orobosa d only tin
i need now na efosa
blessings she say i too dey drive speed
like who dey 4 express
who god bless in access
back sit inside d car coz i left d class first set
in ss thinkin abt my journey
at times not only money
this life make men dey reason
use their 6ix ways check am balance am
sometimes where i go smoke na indica
andy cap money miss road
man go still h~rny am sorry honey
i had to say diz mercedes benz
naso d mata b it all depends
eloghosa i wish u all d best
chorus
eloghosa just know he nor de hard god blood
he nor de hard god eloghosa
yea
eloghosa ye ye eloghosa
he nor de hard god
eloghosa ye ye
u see d outcome
people still de ask
how come for d income
yea
eloghosa ye ye he nor de hard god blood
hook
word
god
blood
rap verse 2
pardon my mannerz
some say i got no mannerz
like am a marlian
oh my father
bless me with the manners
straight from heaven money in abundance
4 men when de like dance
sabi happy tell people congrat
some men u need to give chance
just de greet dem from distance
i turn my ways repentance
she’s asking for approval i call dat chick acceptance
if i share my ideas na bcoz i need assistance
for instance lend me witz 200 hundred k
eloghosa ye ye
remember where u coming from
native doctor na him be ur name for d contact
f~ck the contract i hardly even give a f~ck
chorus
eloghosa just know he nor de hard god blood
he nor de hard god eloghosa
yea
eloghosa ye ye eloghosa
he nor de hard god
eloghosa ye ye
u see d outcome
people still de ask
how come for d income
yea
eloghosa ye ye he nor de hard god blood
hook
word
god
blood
outtro
hidre
i got a dream fam
outside bside
d ep wait on it
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu chord overstreet – heartache song (acoustic)
- lirik lagu jclaxic – way you move
- lirik lagu arte elegante – aguante
- lirik lagu lottu g – 35street
- lirik lagu demis roussos – sorry
- lirik lagu august7th – you’are my amber original
- lirik lagu jorge benvinda – por ti
- lirik lagu shaine – minimum
- lirik lagu super 8 bit brothers – cyber space sirens computer
- lirik lagu kold-blooded – izanagi