lirik lagu henryy – dance
verse 1
how many times you want
make i dance with you
baby bring your body put it down
this one no be where you go dey stand oh
kindly keep your phone and come and dance withi me
i don’t even know how i want to spend the money
baby bring your body put it down for me
(pre~chorus)
i can’t believe wetin my eye see
pour all of the hennessy
i wan shack all the hennessy(2x)
chorus
bamukutu mukutu mukutu mukutu
baby make i dance withi u
withi u withi u
bamukutu mukutu mukutu mukutu oh(2x)
verse 2
i’m looking for girlie with the deadliest whine
baby bring your body make i make you be mine i go give you loving wey go make
you feel fine hollup hollup
girlie would you be mine
henryy burst antenna the people wan crase
shebi na the people wey no looku my face
now i’m bursting all their mandola
k!lling them with circular
i no het their time now them hitting up my cellular
hook
oh i i fiia i i jiggle up that body make e balance i
i baby come my side
after this quarantine would you come
my side after this quarantine (2x)
(pre~chorus)
i can’t believe wetin my eye see
pour all of the hennessy
i wan shack all the hennessy(2x)
chorus
bamukutu mukutu mukutu mukutu
baby make i dance withi u
withi u withi u
bamukutu mukutu mukutu mukutu oh(2x)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kamil stark – co tam
- lirik lagu yungtripzy, vincesz – мартовский flex (march flex)
- lirik lagu betinho vasconcelos – já chegou a hora
- lirik lagu son of cloud – when did you get home?
- lirik lagu c.d.p. – in my head
- lirik lagu passing – and then we washed away
- lirik lagu ainslie henderson – dust
- lirik lagu johnny mathis – sky full of rainbows
- lirik lagu the nicoteens – nav ko darīt
- lirik lagu andre dafney – lovesick.