lirik lagu hellepeeno – e no dey finish
[intro]
it’s jorelin the awesome producer
[verse 1: h~llepeeno]
live your life like you no go die
before you die make sure you live to the fullest oh my god yeah
if you die dem go care
when you dey who dey care
no go think say you no get
fake life everywhere yeah yeah(fake like everywhere yeah yeah)
if you diе dem go care
when you dеy who dey care
no go think say you no get
fake life everywhere yeah yeah(fake like everywhere yeah yeah)
[hook: h~llepeeno]
see, problem no dey finish
money no dey finish
happiness e no dey finish
everything e no dey finish
why been on my business
plotting on my weakness
why do people die and we stay silence for a minute
i say,problem no dey finish
money no dey finish
happiness e no dey finish
everything e no dey finish
why been on my business
plotting on my weakness
why do people die and we stay silence for a minute
yeah yeah
[verse 2: h~llepeeno]
you can never waste my time
i’ve been on my grind and shine yeah yeah
you can never waste my time
i’ve been on my grind and shine
everydayla i dey pray say i no be person prey~ah
see everydayla
though i dey pray hard
make them no use me do them breakfast
yeah yeah yeah
everydayla i dey pray say i no be person prey~ah
everydayla
see i dey pray hard
make them no use me do them breakfast
yeah yeah
[hook: h~llepeeno]
i say, problem no dey finish
money no dey finish
happiness e no dey finish
everything e no dey finish
why been on my business
plotting on my weakness
why do people die and we stay silence for a minute
i say,problem no dey finish
money no dey finish
happiness e no dey finish
everything e no dey finish
why been on my business
plotting on my weakness
why do people die and we stay silence for a minute
yeah yeah
[outro: h~llepeeno]
f~cking pullaship
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu horseboi69 – 9/11 is so good
- lirik lagu emel sayın – son yalvarış
- lirik lagu venice (us) – i’ll keep my fingers crossed
- lirik lagu flëur (band) – железо поёт (iron sings)
- lirik lagu joel sieradzan – what i want (outro)
- lirik lagu kasimir1441 – gedicht
- lirik lagu coltemönikha – scene killer
- lirik lagu erick oyarvide – california
- lirik lagu adel – go
- lirik lagu aasim – pink diamonds