lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu harrysong – beta pikin

Loading...

ehn
ehn
ehn

the ladies
ehn, ok
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl

ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
all my la la la la la ladies give it to me
fine girl

s~xy girl

fine girl heyyyy oh no no no no no
s~xy girl
sweety, later i like e to meet ya
i know say you feeling the boy, but you givе me the buga style
okay condonsеr, i just wanna know ya
your backside dey buga oh, and i see you go sabi oh, eh
looking sweet the way you dey do me you know know know
no no no n0body else can be sweeter eh
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
all my la la la la la ladies give it to me
fine girl
all my la la la la la ladies give it to me
s~xy girl
all my la la la la la ladies give it to me
fine girl heyyyy oh no no no no no
s~xy girl
my sugar my sugar, eh
i know not another, eh
and you know that i want only you
so anywhere you go i go follow you
i go follow you, all over you
giving you giving you cause you’re my boo
yes you’re my boo, and i love you oh
no time me nor do
looking sweet the way you dey do me you know know know
no no no n0body else can be sweeter eh
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
all my la la la la la ladies give it to me
fine girl
all my la la la la la ladies give it to me
s~xy girl
all my la la la la la ladies give it to me
fine girl heyyyy oh no no no no no
s~xy girl
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl
beta pikin, ah, you look like your mama pikin
see as your body dey pokon pikin
e be like say you sabi the thing, fine girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl
ah, fine girl, s~xy girl
fine girl, is a golden girl

Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...