lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hallelujah – firestorm nxt

Loading...

solo:
say mother mary did you know
that your son go be king go be boss
i no know if you know
say na him be the lord of the lords
wise men con gather for d place
bowing to my lord
bringing silver and gold oh
to the lord

never seen n0body else greater than you god
oh my lord
oh my lord
never seen n0body else greater than you god
you’re my lord ooo
chorus:
oh hallelujah
oh hallelujah
oh hallelujah
savior is born
oh hallelujah
oh hallelujah
oh hallelujah
jesus is born

solo:
hallelujah
glory to the hosanna
jireh you’re my comforter
to you me i dey loyal
nothing wey dem fit do me
you leave heaven to die for me
them no want but them still born you
(but them born you, but them you)

oya run play the drum drum
come come
sound em from here to london
mary don born baby boy
and that baby boy na him be the almighty god
oya run play the drum drum
come come
sound em from here to london
mary don born baby boy
and that baby boy na him be the almighty god

back to chorus 3x

oh hallelujah (halle)
hallelujah
oh hallelujah (halle)
hallelujah
oh hallelujah (halle)
hallelujah
oh hallelujah (halle)
hallelujah

firestorm music oh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...