lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gní xo – burna boy dangote freestyle

Loading...

(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o

(verse)
any rhythm wey come we go sample it
nft whether crypto or gambling
any season i move with the family
e be my own tunes we been jammening
shout out to romain nivau
na u be dey give me liver o
i been remove the snakes for my river o
but i still dey fear so as the day comes
as the day comes
kindly watch over me oh lord
i cannot trust my neighbor
as the day comes
as the day comes
kindly watch over me oh lord
i cannot trust my neighbor
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o

(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...