lirik lagu ghowst – god abeg
i dey my hustle everyday and every night
e no easy, but god dey shine me light
they tryna pull me down but, me i no lose sight oh
ah ah ah (me i no lose sight )
i been looking for a better day (for a better day)
show me mercy, oh this i pray (oh this i pray)
cos e no go funny if i fall astray
and no run my race
ahh…! abeg oh abeg oh!
halle halle ah halle (god abeg oh)
jaiye jaiye ah ey! (god abeg oh)
halle halle ah halle (god abeg oh)
jaiye jaiye ah ey! (god abeg oh)
(hallе)
god abeg oh, god abeg oh
jaaiye! (god abеg oh)
halle! (god abeg oh)
jaaiye! (god abeg oh)
jah ey! (god abeg oh)
jaaiye! (god abeg oh)
halle eh eh eh (god abeg oh
halle halle
god abeg oh
only god dey see me
enemies no see me fall
and the girls them feel me
even night when sleep no come (i pray)
god abeg oh
jaiye (god abeg oh)
jaiye (god abeg oh)
halle (god abeg oh)
ah ey (god abeg oh)
jaiye (god abeg oh)
ah ey (god abeg oh)
jah ey (god abeg oh)
………
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu oklahoma pearlescent, loveelose – blu-ray
- lirik lagu supp 4 real – line array
- lirik lagu nb_091 – rédemption
- lirik lagu fatal visions – beneath the floor
- lirik lagu babytron – money (snippet)
- lirik lagu puente de dinero – notsadly
- lirik lagu kissing the pink – love lasts forever (7” mix)
- lirik lagu november day – move (bonus)
- lirik lagu mimilock – donda freestyle
- lirik lagu rain city drive – blood runs cold (reimagined)