lirik lagu ghandi
(dance and whine girl k!lly pesin, ladies on the floor wan shack hennesy)
who be that girl for the other side
wey dey get big mouth
wey dey like to fire(fire)
say her father na big boy, big boy general
oya command your army
giddem the lamba (lamba)
when i give them the first command
or the second one
all the girl dem go feel the sound
to the party jam
chorus
me say who got the keys to the beamer (ghandi)
who got girls with the figure (ghandi)
who don dey spend all the dollar(ghandi)
sweetboy sweet like fanta yea
verse
oya now
who am i,that guy
that guy wey dey like to dey get down
calm down, babygirl calm down
see the beat is on when you burst whine
said tasha oya wambi
other girls but na you wey i dey fancy
real n-gg- i’mma tell that i got this
f-ck boy can’t f-ck with ghandi
let n-body spoil the fun
comot the slips for the run
fyn boy looking so
see a fyn boy looking so eh eh eh
who be that girl for the other side wey dey get big mouth
wey dey like to fire
say her father na big boy , big boy general
oya command your army giddem the lamba(lamba)
when i giddem the first command
or the second one
all the girl dem go feel the sound
to the party jam
choruse
me say who got keys to the beamer (ghandi)
who got girls with the figure (ghandi)
who don dey spend all the dollar (ghandi)
sweetboy sweet like fanta yea
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu רוני דלומי – ata amarta – אתה אמרת – roni dalumi
- lirik lagu jeppe jakobsen – overhaler
- lirik lagu thelma houston – no love in the morning
- lirik lagu long “cleve” reed and little havery hull – two little tommie blues
- lirik lagu riot city – 329
- lirik lagu marconi impara – frio pingüino (remix méxico)
- lirik lagu half metal kaiba – silly rabbit
- lirik lagu the 77s – bury my body
- lirik lagu stylysh – bad gal a bad gal
- lirik lagu danza – tiživišzabol