lirik lagu geebee – somebody (fall cover)
Loading...
shepherd gang
geebeefire
i need somebody somebody wey go die for me
i need somebody somebody wey go fight
i need that person
need somebody wey go die for me
i need that person
need somebody wey go fight for me
shy na u baby girl
i no need a silicon love here
cos when the sky is colouring blue you are my cinderella
any kind weather we go play together
i need somebody somebody wey go die for me
i need somebody somebody wey go fight
if i no deliver well if i no do as i talk biko forgive i no go do again
forgive i no go do again
i am solely to you
i am solely to you
obaby
nothing go fit to change am o
nothing them fit do change our love oo
when i no get my baby go get
why i go sleep if my baby no sleep
girl this love na the sh-t o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu megan and liz – new at this
- lirik lagu dada (dza) – nazdravite za šupka
- lirik lagu monsta x – monsta truck
- lirik lagu budgie – wild fire
- lirik lagu la brígida orquesta – corte elegante
- lirik lagu original broadway cast of the prom – you happened
- lirik lagu oddisee – a list of withouts
- lirik lagu seahaven – honey bee
- lirik lagu camden ashby – girl of the 21st century
- lirik lagu @mainethegreat – insomnia