lirik lagu fvhad – laye
[bridge]
ani, ki temi ma dabi ti ladoja o
na why i go on my knees, and i say prayers
na street wey you dey dem dey k!ll brothers
many men done go, but we don’t back down
[chorus]
laye, ani laye
aje, mo need e laye mi
laye, ani laye yi
aje, mo need e laye mi
[verse]
mami i say one tana mera
come me i put you on camera
kin sha ti lowo ma n~gga
me i no too like to dey bother
mami i say one tana mera
come me i put you for center
laye, ani laye yi
[bridge]
ani, ki temi ma dabi ti ladoja o
na why i go on my knees, and i say prayers
na street wey you dey dem dеy k!ll brothers
many men done go, but wе don’t back down
me i dey on my knees and i say prayers
ya allah, ba mi gbe ga o
wetin eyes don see e no be geisha o
ah, gbe ga o, aje!
ani, ki temi ma dabi ti ladoja o
na why i go on my knees, and i say prayers
na street wey you dey dem dey k!ll brothers
many men done go, but we don’t back down
[outro]
laye, ani laye
aje, mo need e laye mi
laye, ani laye yi
aje, mo need e laye mi
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sammy arriaga – chevy bel air
- lirik lagu baxxy mw – kukoma
- lirik lagu choclock – magua con miel
- lirik lagu willi eyy – prada para papa
- lirik lagu eric clapton – blues all day long (live at the fillmore, san francisco, 1994)
- lirik lagu infinit3 – real-toast
- lirik lagu kleszcz / k-essence – szampan
- lirik lagu wither within – ...and all i see is red
- lirik lagu speedheads – noga na gasu
- lirik lagu 9ice – aunty