lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fvhad – abuja (osama)

Loading...

[chorus]

say
me tell em’
na abuja wey i come from
issa mad ride out now

you know it
we gety fine road
so we pull up like a trap star

me tell em’
all my abuja boys no dey jonze
we dey muscle up
no problem
all dem girls too fine
say she malo
bae i want dat

[verse]

oya come make run dat
steps with the flow
make we own dat
if you bad
make you loan dat

you is a captain with your stars
you should own dat
you lit with your ride
girl, you bonified
mandem choke outside, no sweater
come make we zoom
you know abuja with the nightlifе
crocs for my legs, i’m dipping with a bad ass

prove with the principlеs
nikes on my j
she speaking 4 languages and i barely know her name
she been creeping on my sweatshirt
she tying my bandanna
ass fat, she osama
she go binladin on my game
shawty go binladin on my game
she bad, abuja

[chorus]

say
me tell em’
na abuja wey i come from
issa mad ride out now

you know it
we gety fine road
so we pull up like a trap star

me tell em’
all my abuja boys no dey jonze
we dey muscle up
no problem
all dem girls too fine

say she malo
bae i want dat


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...