lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu funkcleff – no wam

Loading...

no wam (no wam o)
no wam (no wam)
no wam
no wam (no wam o)
no wam
no wam (no wam o)
no wam (no wam)

i don’t wanna lose you
but if you say e get as e dey be then no wam o (no wam)
(yea…no wam)
i been wanna show you off
but if you say you wan keep it on the low then no wam (no wam)
no wam o

too many fishes in the ocean me i dive in (no wam)
wetin you dey do me me no like it (no wam)
why me no go feel like say na crisis
too many fishes in the ocean me i dive in (no wam)
wetin you dey do me me no like it (no wam)
why me no go feel like say na crisis, crisis (no wam)

shey you wan keep it on the low low low
keep it on the low
baby we can keep it on the low low, low low
shey you wan keep it on the low low low
keep it on the low (low)
baby wе can keep it on the low low
girl we can keep it on the low low
no wam
no wam
no wam
no wam

say you wanna lеave i can’t sweat
i’ve been through these things i can’t fear
tell me wetin jungle don bring
wey me no still tumble complete
you think say these scars na for film
na real passion no be konji
e no get how matter wan be
na one die wey person go see

no be do or die affair
love e no go make me kpai myself
i no fit cry abeg
me go find another girl
cause i no fit die on top your head (yeah)

no be do or die affair
love e no go make me kpai myself
i no fit cry abeg
me go find another girl
cause i no fit die on top your head (no wam)
shey you wan keep it on the low low low
keep it on the low low
baby we can keep it on the low low, low low (no wam)
shey you wan keep it on the low (no wam) low low
keep it on the low low (no wam)
baby we can keep it on the low low
girl we can keep it on the low low

no wam
no wam
no wam
no wam
no wam
no wam
no wam
no wam


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...