lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu funkcleff – by faith

Loading...

i know say we no many for the life
true born soldier for we time
n0body fit quench out we fire
we no dey die we multiply

no be only p~ssy wey get 9 lives
anytime we fall we arise
omo the grace na confirm
no matter wetin happen for the past

even though we been through many down times
mehn we keep the music playing out loud (yeah)
wether na fuji or na highlife
omo the vibe is on fire

i believe in god’s time
na why i no fit fear n0body at all
plus oluwa cover me o
how i live the life is only by god

nothing wey fit bother me o
me i no wan stress i’m counting my blessings
can’t depend on n0body o
i can only move this mountain by faith

by faith
i can move it by faith
when i lap them dey feel the vibration
music on god
me i truly do it for love

i know say we no many for the life
true born soldier for we time
n0body fit quench out we fire
we no dey die we multiply

no be only p~ssy wey get 9 lives
anytime we fall we arise
omo the grace na confirm
no matter wetin happen for the past

even though we been through many down times
men we keep the music playing out loud (yeah)
wether na fuji or na highlife
omo the vibe is on fire

i believe in god’s time
plus oluwa cover me o
how i live the life is only by god
nothing wey fit bother me o
bother me o
can’t depend on n0body
i can only move this mountain by faith

by faith
i can move it by faith
when i lap them dey feel the vibration
music on god
i do it for love


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...