lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fuego $antana – surulere project baby

Loading...

aribiribi para paro

this na the song
wey i bring for the street ah

aribiribi re

this na the song
wey dey make all the girls dance
para paro
surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently

you see as i dey give them
omo back to back
dem been say
my music no be their kinda vibe
tryna put me down
so i quit on time
now anytime i drop
dem mah say it’s nice
how do you cook up with likkle spice
sounding like a melody they can’t deny
is he the goat or is he capping?
play my record and see what i do
the girl dem likе my style i’m saucy
my music bang
no too much talking
i’m k!lling dem
we need morе coffins
if dem no like am
dem fit go jump bridge

this na the song
wey i bring for the street ah
aribiribi re

this na the song
wey dey make all the girls dance

para paro

surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently

na money dey ginger me
one day i know say i go win grammy
i can’t let n0body trigger me
where you stop na there i just dey start
and if you getting jealous
you don’t get no love
ogbeni ko shi danu
my people gather for the boy
and we are the realest side
i’m the flag bearer
and i’m still on the throne
i ain’t jumping off
why?
cos my street credibility
is more than nine ice
and i dey bring sweet gbedu
wey dey mordenised
if you try you go see say i’m really that guy
this na the song
wey i bring for the street ah

aribiribi re

this na the song
wey dey make all the girls dance

para paro

surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently

this na the song
wey i bring for the street ah

aribiribi re

this na the song
wey dey make all the girls dance

para paro

surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...