lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fuego $antana – jeere

Loading...

aribiribire para paro
nilu mi won jeere
yh yh yh
yh yh yh yh yh yh
wo wo wo
wo wo wo wo wo

aribiribire para paro
my hands blessed every season
anything i do is winning
yh yh yh
wo wo wo wo wo
yoruba name should be olumide
cos nilu mi won jeere

my hands blessed every season
anything i do is winning
i dey demo
carry my flag
moti de tan

yoruba name na olumide
cos nilu mi won jeere
oya gather make we olu maintain
nothing dey sele e go play as i play
calabar name na upono
my music dey sweet like the potato
the touching is a special one
once i’m in
i dey stand like a soldier boy

plenty baddies wey dey chase my tsunami
bad boy wey stylish
i dey rough handle dem
my girls above average
s~xy baddies
i give dem my venom with full cartridge
come to your daddy
lemme fill up your tank
with my love and f~ck
s~xual thrust
spiritual high mix with weed and rum
na you go run
my hands blessed every season
anything i do is winning
i dey demo
carry my flag
moti de tan

yoruba name na olumide
cos nilu mi won jeere
oya gather make we olu maintain
nothing dey sele e go play as i play
calabar name na upono
my music dey sweet like the potato
the touching is a special one
once i’m in
i dey stand like a soldier boy

you don’t have to contemplate
i’m the realest guy
but still in my vibes
likkle darkness inside
and this is the way of life

so baby cool me down
with your watery tap
when i touch down your city
ima leave a trademark
then we making our movies all night
you know the vibes
blessed every season
anything i do is winning
i dey demo
carry my flag
moti de tan

yoruba name should be olumide
cos nilu mi won jeere
oya gather make we olu maintain
nothing dey sele e go play as i play
calabar name na upono
my music dey sweet like the potato
the touching is a special one
once i’m in i dey stand like a soldier boy

nilu mi won jeere
nilu mi won jeere
nilu mi won jeere
nilu mi won jeere


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...