lirik lagu froshking – quick reply
she’s a bad girl wey no like nonsense
church girl with ashawo vibes
shawty so sl!ck, henny with more ice
my chargie you smile so bright
no worry you bad no lie
your bunda make me shout “oh why”
i fit kpai if you smile right back
no worry i dey alright
ohh oo hiii oh hii oo hii
oh girlie i can’t deny
e be you wey dey my mind
you make a man question why?
ohh oo why oh why oh why
girlie you don hypnotize
i’m in love with your face and thighs
shawty give me those quick replies
my doctor say
my cure dey for your body
my addiction dey for your waist
well i no know wetin i take (uh uh uh uh)
my doctor say
make i take you twice a day
but i don overdose for your case
and if i take you one more i fit to craze
she’s a bad girl wey no like nonsense
church girl with ashawo vibes
shawty so sl!ck, henny with more ice
my chargie you smile so bright
no worry you bad no lie
your bunda make me shout “oh why”
i fit kpai if you smile right back
no worry i dey alright
ohh oo hiii oh hii oo hii
oh girlie i can’t deny
e be you wey dey my mind
you make a man question why?
ohh oo why oh why oh why
girlie you don hypnotize
i’m in love with your face and thighs
shawty give me those quick replies
(ohh oo hiii oh hii oo hii)
(oh girlie i can’t deny)
(e be you wey dey my mind)
(you make a man question why?)
(ohh oo why oh why oh why)
(girlie you don hypnotize)
(i’m in love with your face and thighs)
(shawty give me those quick replies)
ohh oo hii
please don’t leave me no
i cannot replace you
please come take my throne
ohh oo hii
please don’t leave me go
i cannot replace you
baby you’re my home
she’s a bad girl wey no like nonsense
church girl with ashawo vibes
shawty so sl!ck, henny with more ice
my chargie you smile so bright
no worry you bad no lie
your bunda make me shout “oh why”
i fit kpai if you smile right back
no worry i dey alright
ohh oo hiii oh hii oo hii
oh girlie i can’t deny
e be you wey dey my mind
you make a man question why?
ohh oo why oh why oh why
girlie you don hypnotize
i’m in love with your face and thighs
shawty give me those quick replies
(ohh oo hiii oh hii oo hii)
(oh girlie i can’t deny)
(e be you wey dey my mind)
(you make a man question why?)
(ohh oo why oh why oh why)
(girlie you don hypnotize)
(i’m in love with your face and thighs)
(shawty give me those quick replies)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu miley cyrus – wonder woman (from endless summer vacation backyard sessions)
- lirik lagu unlymited – happy mood
- lirik lagu azzi – мне не 20
- lirik lagu dodji – talkshitslatt intro
- lirik lagu silven – eyes
- lirik lagu revonoc – addict
- lirik lagu satix – stoffwechsel
- lirik lagu sullivan king & svdden death – pursuit of violence
- lirik lagu neli thgod – mizilic
- lirik lagu benzo8713 – weißwein und allein