lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu friz – small girl, big god

Loading...

[intro ~ gidberry]
rrrr
[pree ahh, pree ayy, pree ahh na sey yeah; awaa]
rrrock it

[verse 1: friz]
yeah… small girl, big god
laid~back; aunty no dey like speak much
easy on the eyes with a body you would k!ll for
but she no dey give if you no dey carry cheese come
the first time i meet am for strip club
omo na so i go dey follow the sis talk
i say make she pass control, she no gree drop
shawty was like, “bros abeg shift joor”
i come dey find scope like person wey dey write project
but she tell me say she no get time for stress
her friends bin dey laugh on top
they say i nеver reach, i go park, lock up
as me and my guys bin dеy chill bros
another man toast am, she come begin blush
when dey commot we come dey hear the chick scores
people wey sabi her parole bin dey gist us

[chorus: gidberry ~ friz]
if you see this girl you go gbana o (ehen)
fine girl, motigbana o (ehen)
plenty money she dey gather o (ehen)
if you no get raba na yawa o (yawa o)
if you see this girl you go gbana o (ehen)
fine girl, motigbana o (ehen)
plenty money she dey gather o (ehen)
and if you no get raba na yawa o yeah yeah
small girl with a big god [big god]
small girl with a big god [big god]
small girl with a big god [big god]
small girl with a big god [big god]
small girl with a big god [big god]
small girl with a big god [big god]
[verse 2: friz]
yeah… small girl, big god
sucker for the fast life and the income
credit alert everywhere for inbox
if you no dey talk money, she no dey discuss
sisi no dey wear cheap stuff
only for designer boutique she dey fit shop
men wey dey ball, big steppers, the creme de la creme, na dem she dey follow link up
her coochie come be like car for rent
you gats pay to ride am, if you no hold bar forget
and anybody wey no wear cd
go dey knack the babe dey carry std
las las everything burst
yawa gas, matter cast, slip cut
we go the club one day, they say the barney don mad, shawty jam boys wey dey run g plus

[chorus: gidberry ~ friz]
if you see this girl you go gbana o (ehen)
fine girl, motigbana o (ehen)
plenty money she dey gather o (ehen)
if you no get raba na yawa o (yawa o)
if you see this girl you go gbana o (ehen)
fine girl, motigbana o (ehen)
plenty money she dey gather o (ehen)
and if you no get raba na yawa o yeah yeah
small girl with a big god
small girl with a big god
small girl with a big god
small girl with a big god
small girl with a big god
small girl with a big god


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...