lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu freegeegaah – survivor

Loading...

‘survivor’ lyrics by freegeegaah feat. evahgreen

intro:
(evahgreen)
oh lord of mercy, evahgreen

verse one:
(freegeegaah)
freegeegaah live free and biggaah
man no die man no rotten
i de live my life to achieve something
man must survive i know say nothing goes for nothing
this journey is moving on a fast lane
i need more money more than the way monkey like banana
i want to spend money lavishly
just like the sons and daughters of the corrupt politicians
abi make i rob, make i be like armed robber
dey carry gun to collect money
what if police catch me? the law go punish me and then waste my time
what of blood money? e go give me lots and lots of cash
but the devil go smile and happy more than person wey win lottery
because e know say i go lose my soul in torment
as a survivor i go remain content and enjoy the process to greatness
to all the survivors out there, omo una too try
more effort, hard work and smart work

chorus: 2x
(evahgreen)
one cedi, we dey use am survive
seventy pesewas na for wakye
thirty pesewas na for water
how man go do, man must survive

verse two:
(evahgreen)
man must survive it, life is just how you make it
but me know say life ah no rush
me just watch me steps and we praise it
and believe in jah
say me know say jah world belong to the meek
no matter the situation man no go weep
me ah go stand tall to find water me ah go drink
and me no go loose me life against the world no

go back to chorus

verse three:
(freegeegaah)
happy moments, praise god
difficult moments, seek god
quiet moments, worship god
painful moments, trust god
every moment, thank god
simply because god know everything
omo, you dey wait for government, how them want take help you
you no know say them get their own wahala
them no send if e cause you palava
plus dem need to make their belle big with national treasure
just like the lyrical beast strongblood talk, if that way no be, find another way
if you can survive and be satisfied with one cedi today
then imagine say you come hammer
you go spend money lavishly but prudently
you find satisfaction by being content at every moment
yesterday bad, today good, tomorrow i no know but hope de

go back to chorus

verse four:
(freegeegaah)
every survivor raise your hand up (eeeeehhhhh)
life is for the survival of the fittest
who be that person for there wey wan commit suicide
no do am, hope still de as long as you are alive
this matter be like person wey carry bag of seed
but one mistakenly fall for good soil and then e grow
na time, you no need to k!ll yourself for nothing
and then be in eternal torment
freegeegaah and evahgreen

(evahgreen)
dem ah go doubt we enough time
but we no fit worry about them not at all
coz years to come
them ah go see we and can’t recognise ah we e e e
we just keep on believing and work hard
so fit get we dreams everytime
no need to cry
me tell no lie
just wait and see
such things for life
bad
one map entertainment
to the world me say

the end


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...