lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fonye – night and day

Loading...

[intro]
ey
ayaayaaya yehowa
ey
fonye
mmm

[1st verse]
how you go feel
if you no dey fit to move your body
how you go feel
if you wake up one day wey you no dey fit to see
give thanks to baba oo ey
give thanks to jehovah
help me sing, help me sing

[chorus]
every night and day
every night and day
i dey pray to my god
every night and day
every night and day
i dey pray to jehovah
every night and day
every night and day
i dey pray to my god
every night and day
i dey give thanks
[2nd verse]
if i tell you say my whole life i dey struggle, struggle
e be true story ey
i run go forward, run go back, left right
still i no dey see nothing, nothing
ma sua block saa me’nfi
ɛnyɛ titi boafo nyankopong kra’anka mekonti
onua oboafoɔ kraa bɛti
ntosuo ɛgu wenim akyerɛ wo sɛ wo’nka atease fuɔ ho
but now
i dey see the light at the end of the tunnel ahh
now my life dey glitter more than the diamond ahh
now life is good, life is great, life is awesome ahh
sɛ wo tease nkoa deɛ’a
join me make we sing, make we sing, make we sing

[chorus]
every night and day
every night and day
i dey pray to my god
every night and day
every night and day
i dey give thanks
every night and day
every night and day
i dey pray to my god
every night and day
every night and day
i dey give thanks
[3rd verse]
i thank god wey i dey pray for long life
make i stand up then salute the almighty
run come devil wan play you dangbele
i dey hold bazooka any weapon formed against me
hands up, hands up
freeze, freeze if you like move i go fire your face
hands up, hands up
all the enemies wey dey try hard destroy me, i say freeze
hands up
freeze, if you like move i go fire your face
freeze, hands up
all the enemies wey dey try hard destroy me

[chorus]
every night and day ey
every night and day
make we give thanks for life
every night and day
every night and day, night and day
make we give thanks, baba we dey give thanks to you uuh uuh
every night and day eey
every night and day ooh ya yaa ya

[outro]
oh noo make you no slack
he’s the king of kings
and the lord of lords ey mmm
give thanks
give thanks
give thanks
fonye
every night and day ey
hydraulix babe
to god be the glory


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...