lirik lagu flykid – nobody dey
e be only me for the jungle
i dey steady grind i dey hustle
many many things wey i wan do
but money no dey wetin i wan do
dem my people tell me make i no cry
n0body fit to talk say i no try
dem say make i wait for my own time
i say make i bend if i no shine
oooh but this pain is not for me o
as i dey chase the fame see i want to get money o
n0body dey so this pain is all for me o
it’s all for me o
it’s all for me o
so i say somebody pray for me o
cos e be like say n0body dey for me o
somebody pray for me o
cos e be like say n0body dey for me o
think i need to check on my brain o
cos i think i’m going insane o
maybe na the tears and the pain oo
but dem say na wetin be gain o
from wahala to palava
see as everywhere just dey scatter
dem wan extinguish my lantern
but god e no go tire for my matter
oooh but this stress is not for me o
as i dey chase the fame still i want to get money o
n0body dey so this stress is all for me o
it’s all for me o
it’s all for me o
so i say somebody pray for me o
cos e be like say n0body dey for me o
somebody pray for me o
cos e be like say n0body dey for me o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu why don’t we – haunted
- lirik lagu cripple bastards – passi falsi
- lirik lagu ruddagaddur – rivo
- lirik lagu k bibbles – make it bounce
- lirik lagu mistee k – faded
- lirik lagu nsimbi – leo ni leo
- lirik lagu emiway – charge
- lirik lagu selma uamusse – mbilo
- lirik lagu erin snape – years
- lirik lagu kade – on a roll (remastered)