lirik lagu flykid – konibaje
ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o
some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu folkstone – anna
- lirik lagu value select – i never loved you (a song for breaking up to)
- lirik lagu the welcome wagon – lord, you have searched me (psalm 139)
- lirik lagu tiaguexx – só quis te dar
- lirik lagu akala – daily duppy (2020)
- lirik lagu coastal elite – runaway
- lirik lagu ímã – incendeia (feat. roseane santos, matê magnabosco & márcio mattana)
- lirik lagu c05 – novacaine
- lirik lagu koko, fakecake – closer
- lirik lagu the flight – odyssey (sea shanty version)