lirik lagu fly shadez – antidote
doroti
say walahi you don tire?
me i want to know
shebi you don retire ?
i’d give you time
but this love no go sour
shey you go call me tonight ?
make them talk
this their talk go sour!
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
yooo
doro this your matter di wanda me
di wanda me
girl i’m on my knees
shey you go do?
them too dey talk no problem
any man try i go show them problem
me i be na
hustler no worry
but i go make am girl i go make am
me i must
buy wetin you sell ooh
show you love and care ooh
baby met then stare
then no fit know
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu trassh – her blood is my drug
- lirik lagu genagatitos – vampicat!
- lirik lagu smvn – tech fleece
- lirik lagu julieta – cada cop que em mires
- lirik lagu tomioka – гроб (coffin)
- lirik lagu metal church – all that we destroy
- lirik lagu syarahhhhhhh & gam1 – love island (ft gam1)
- lirik lagu lenka – knock knock (live at rhapsody, seatle wa)
- lirik lagu holly conlan – only girl in the world
- lirik lagu rammstein – engel (anniversary edition – remastered)