lirik lagu flash – betta
world wide in my country ..everybody know me well o !
no wannn !!
(see!)
sometimes , sometimes
the things i read online
e dey make me want to dey para o
how man go fit kpai another o
africans we dey try..
and i know it’s one step at time (but tell me)
how man dey go dey sweat find money o
when government dey ragabonmi o
see felix..ask felix !!
weting happen the last time wey we go chill o !!
couple blocks away from where we live
as light e no dey we say make we go drink ooooo…
be like say cloth e don scarce
cuz even thief sef don dey dress like police o !
if you ask felix how the matter be
e go say my brother na god dey protect person oooh
under the canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh..
under your canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh ..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu thomas geelens – i wish (that i could show you)
- lirik lagu mr sanka – flight mode
- lirik lagu taizu – galaxy
- lirik lagu failure anthem – i won’t say it’s goodbye
- lirik lagu tootard توت أرض – nasma jabaliya | mountain breeze نسمة جبلية
- lirik lagu kraja – aldrig nånsin
- lirik lagu harakiri for the sky – parting
- lirik lagu sir. karni – city of love
- lirik lagu new politics – loyalties among thieves
- lirik lagu (me llamo) sebastián – a la mar (oso al agua)