lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fikzic jones – par ty

Loading...

baby with the banger~
with the sauce~
she dey give me the vibes~
on the low~
i no fit lose am~
if i lose am~
omo i no fit sing anymore~
internationally~
baby let me take you to my valley~
i go give you everything wey you need~
i’ll show you everything you wan see~
chorus:
let’s party all night~
baby i like it when you twerk twerk twerk~
her body so badder~
send your aza make i load am~
let’s party all night~
baby i like it when you twerk twerk twerk~
her body so badder~
send your aza make i load am~

heyyyyyyy~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~

verse2:
so ma soro~
so ma soro abi wa lo koro~
kalo sere daddy ati mommo~
i am ready to pay that your bride price~
ona nana~
i no fit deny yh~
oh lord have mercy yh~
make we last forever~
we no go pora~
chorus:
let’s party all night~
baby i like it when you twerk twerk twerk~
her body so badder~
send your aza make i load am~
let’s party all night~
baby i like it when you twerk twerk twerk~
her body so badder~
send your aza make i load am~

heyyyyyyy~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~
party was laleyi~
(laleyi ,laleyi)~


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...