lirik lagu faze – skit 1 (independent)
Loading...
abeg james john ezi come here dis song
i just dey write am since yesterday
the melody go be like this boom
baby you too fine like b~tterfly
i can’t let a beautiful princess just pass me buy
i no go lie your love has gat me hypnotize eh eh
shey na juju you dey use oh
or na love at first sight
you don’t really understand
wetin u dey do this man
your love dey take control of me oh no
kpo kpo di kpo kpo di kpo 3x
make we go do this song nau
make we try cabasa
ah that guy go finish the beat
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu scy jimm – gang shit
- lirik lagu marcllus – hot boy
- lirik lagu too lippy – they say i’m too lippy intro
- lirik lagu max pope – counting sheep
- lirik lagu short fictions – to leave forever or die alone in south oakland
- lirik lagu ilysm – thugpro
- lirik lagu film noir – erotica
- lirik lagu xcafe – czarne noce
- lirik lagu marcllus – the drunken wanderer and the cloud dwellers
- lirik lagu totò nasty – lettera alla ciaciò