lirik lagu faze - skit 1 (independent)
Loading...
abeg james john ezi come here dis song
i just dey write am since yesterday
the melody go be like this boom
baby you too fine like b~tterfly
i can’t let a beautiful princess just pass me buy
i no go lie your love has gat me hypnotize eh eh
shey na juju you dey use oh
or na love at first sight
you don’t really understand
wetin u dey do this man
your love dey take control of me oh no
kpo kpo di kpo kpo di kpo 3x
make we go do this song nau
make we try cabasa
ah that guy go finish the beat
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu twilighttom & extassy - la money
- lirik lagu nessazary - fukk college
- lirik lagu drilbit - белое платье (white dress)
- lirik lagu one-t - u!!!
- lirik lagu savi kaboo & mint hats - blew it
- lirik lagu kissgrief - song about a girl who never cared
- lirik lagu ella rammelt - det gör ont nu men det läker
- lirik lagu littyyy bros - buenas noches
- lirik lagu juice wrld - don't love me
- lirik lagu cobeau - leeway