lirik lagu faze – i don come (verse 2)
yeah
verse two
you know what i’m saying
no be moi moi (e don tey)
no be today, no be moi moi
e don tey eh
i’m on a mission na, a new migration na
taking music to another dimension na
more powers than the us ammunitions na
i still got love for the boys of plantation
oh yeah, much love mehn
to everybody wey pick this album up much love
na me again na faze part 2 mehn
one love mehn
my elder brother my manager ifeanyi orji
odogwu one and back up terry g
my guys dem james and john and rita
and p.a ezi mehn
popc, momc, mr and mrs orji mеhn
one lovemehn thе orji family we plenty nau
we be nine no be small thing nau
dr frabz one love mehn
nature of the dmx
my cousin mehn
wey dem cobhams, ojb, spankie, jimmy jat
we run things
cabbassa how u dey na
was beats one love mehn
cleaser much love mehn
mf fabs traffic baby
thanks for holding up everything
to all my babes all around the nation
u no say i no go forget u
no no no
one love mehn, independent entertainment 2006
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu d. savage – joker pt. 2 (demo)
- lirik lagu scott cerjance – go get girl
- lirik lagu simonisarapper – o pulchritudo mea
- lirik lagu syptember33 & neymo – future k11ds
- lirik lagu anfa rose – problems
- lirik lagu deutsch-österreichisches feingefühl – der küsserkönig
- lirik lagu 7ommy 6un – pokolenie zalando
- lirik lagu scruffy & yung vision – muddy cup
- lirik lagu hudson mohawke – ooops!
- lirik lagu stree – уличный пафос – в погоне