lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu faze – i don come (verse 1)

Loading...

yh naso!
u remember me
yh
i don come oh
i don come oh (i don come o)
i don come oh
i don come oh
i don come so make all of una listen
brand new fresh paper wey go make you change
we study chill in only one person
sit back relax and start to take a lesson
i come dey fear for the kind of competition
i hold it tight on my plate like 24/7
i blew up for only one reason
faze go still dey come rain or dry season
people go dey ask me why i don dеy keep quiet
some say i shy but na lie i dеy keep quiet
i dey wait for my time na why i dey keep quiet
the time is now this time around
i’m coming to you with a brand new sound
the time is now this time around
i’m coming to you with a brand new sound
each time around i’m coming to you with a brand new sound
no be today, e don tey
all of una wey doubt me
i know follow una argue
no be today, e don tey
all of una wey dey talk like that to bring me down
no be today , e don tey
see has the almighty jah don turn my life around
no be today, e don tey


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...