lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fat8oi – right out the mud

Loading...

(chorus)

mount for the block like that
mount for the block like that hard to get that bag
men i was born like that
yeah breaking the law like that
right out the mud
came right out the mud like that hard to get that bread
so we gon grind like that
and hope we gon shine like that

(verse one)

we don dey wait for long
for n~ggas to hold their side
e don dey take so long
and we no wan waste no time
we put in extra work (that work)
na 24/7 we grind
me sef go chest my rubs
wethеr them hate or like

i wish say thе struggle fit finish
for the most of my life
men i don dey push keys like i gotta live with it
you no fit get balenciaga bag
then the barneys no go hang get your money up quickly
it feel like we running outta time
cuz we never live the life wey we fantasize really
i come from the bottom of the food chain
i get nothing to lose thank the lord
i found music
huhhhh them born me like that
right out the mud came right out the mud
like that i had to grind like that

(chorus)

mount for the block like that
mount for the block like that hard to get that bag
men i was born like that
yeah breaking the law like that
right out the mud
came right out the mud like that hard to get that bread
so we gon grind like that
and hope we gon shine like that

(verse two)

mount for the block, where n~ggas lock
dey juggle that rock just like that
we no get love if you no get luck
you fit just loss just like that
them tell me change but i need change
to dey maintain just like that
i pray for better days make i fit
pay my bills like that
boy i get pain down in my veins
trauma dey tell on me my heart heavy
i may say i’m okay but my wahala big
don’t f~ck with me my lane
na where i dey setting my pass steady
don’t bother me my change
i no come play with if i get low
i might take yo money no play
you know say them born me like that
right out the mud yea
n~gga that where i’m from like that

(chorus)

mount for the block like that
mount for the block like that hard to get that bag
men i was born like that
yeah breaking the law like that
right out the mud
came right out the mud like that hard to get that bread
so we gon grind like that
and hope we gon shine like that


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...