lirik lagu falz feat. sess – time difference
bahd guys…
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
you say you dey for cl-ss baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa —–
—- hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon p-ssmark
ele itagon —- b-st-rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu antti tuisku – oi jouluyö (oh holy night)
- lirik lagu andrew mcmahon in the wilderness – art school girlfriend
- lirik lagu wizkid – final (baba nla)
- lirik lagu kishore kumar – amar prem: chingari koi bhadke
- lirik lagu kevin karla & la banda – como lo haces tú
- lirik lagu 원피스 feat. dok2 – let’s get it
- lirik lagu banda metade – lembranças (ao vivo)
- lirik lagu razihel feat. xilent & becko – edge of the world
- lirik lagu a protest against futility – deep inside
- lirik lagu jamie xx – stranger in a room