lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu eriggo – money journey

Loading...

intro: eriggo dey here !
verse:
ahmm, money journey dey tough to dey on top
na tough people just dey on top
tough times no dey last forever (what goes up comes down)
i hustle harder, in any weather(no matter what)
dem dey plan for the worst
i still dey pray for the best
all i do na win win
no matter wetin dey
this year my pocket no go remain the same.(hmm work)
oluwa make your sign and wonder follow my lane
now now now now
chorus: money money monеy journey
bad belly dey plеnty
money money money journey
overtake its allow(wese mudiafo)
i dey beg oluwa
make your blessings follow me
safe me from my enemy
everyday make i dey wire wire
i like to wire wire
money money money journey
bad belly dey plenty.(wese mudiafo)
money money money journey
overtake its allow
i dey beg oluwa
make your blessings follow me
safe me from my enemy
everyday make i dey wire wire
i like to wire wire

verse :uhmm ,i don’t know whether
bribery and corruption no go dey this year
mr. president shaa you know whether
everybody go get work this year
mr. governor shaa you know whether
everybody go dey well this year
i be you think whether
no lie lie no huru huru
anything fit happen wey you don’t know
judgment day no body know
wetin man sow na wetin man go reap
lord have mercy on me
for some sh~t i’m been into
see i come from a place
where money important pass person. (a~ha hmm )
chorus: money money money journey
bad belly dey plenty
money money money journey
overtake its allow. (wese mudiafo)
i dey beg oluwa
make your blessings follow me
safe me from my enemy
everyday make i dey wire wire
i like to wire wire
money money money journey
bad belly dey plenty(wese mudiafo)
money money money journey
overtake its allow
i dey beg oluwa
make your blessings follow me
safe me from my enemy
everyday make i dey wire wire
i like to wire wire

bridge: money journey no be do or die
no trust anybody for this place (who dey who dey)
best friend fit be enemy for this place
person wey know person na him dey k!ll person
no love lost, no love find
nothing dey free, no sacrifice dey free
we must pay tax sow seed to succeed.(ah o ya)
chorus: money money money journey
bad belly dey plenty
money money money journey
overtake its allow(wese mudiafo)
i dey beg oluwa
make your blessings follow me
safe me from my enemy
everyday make i dey wire wire
i like to wire wire
money money money journey
bad belly dey plenty(wese mudiafo)
money money money journey
overtake its allow
i dey beg oluwa
make your blessings follow me
safe me from my enemy
everyday make i dey wire wire
i like to wire wire

fade: money journey no be small thing
work hard my brothers and sisters
no food for the lazy one


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...