lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu erigga – dick appointment

Loading...

how fa, where you dey na?
omo my prado dey outside na?
you for try enter na?
time no dey
show this side, everywhere good
if you dey come bring, that loud
and bring condoms too
things go happen
you know the matter na
girl i promise you
i go make your body vibrate
i go make your body vibrate
i go make your body lokoloko loko
i like to spread you over
and i make your body vibrate
i go make your legs dey vibrate
i go make your body lokoloko loko
every time she wants me
every time she’s calling mе
she wants to finish my energy
you no fit finish my еnergy
every time she wants me
every time she’s calling me
she wants to finish my energy (what’s up now)
you no fit finish my energy
we fit do role play
only wife and plumber inside kitchen
show me wetin dey do your sink
if i use this my big pipe push am from under
the ~rg~sm wey go come you fit go land for zinc
all these janglover boys no fit swing you well
na better shovel dey here come make i dig you well
na me dey give you the vibes no be vibrator
drag the bedsheet like old generator
bend your two hands for back like who commit crime
you’ve been a bad girl i shall dev your eye
like who no sabi drive i wan hit you from behind
you know say love they blind wait make i tie your eye
na this s~x style them dey call angle 90
you never see before na wetin i invent
open your mouth wide i no wan stain your nighties
i dey ment, i love the way your p~ssy dey scent
girl i promise you
i go make your body vibrate
i go make your body vibrate
i go make your body lokoloko loko
i like to spread you over
and i make your body vibrate
i go make your legs dey vibrate
i go make your body lokoloko loko
every time she wants me
every time she’s calling me
she wants to finish my energy
you no fit finish my energy
every time she wants me
every time she’s calling me
she wants to finish my energy
you no fit finish my energy
raise your skirt go up make i chook you d
na eri baba dey f~ck no be chukwudi
e fit be for my prado or club bathroom
corner of beach, inside office suffer you on
e dey shake e dey shake
make i video am
ride me likeke carry me go jam
eat your work anyhow no table manners
account balance, why the babe no go balance dey scream
ahhh ohhh wey ooo she dey feel am
ahhh ohhh wey ooo everything tight
ahhh ohhh wey ooo she dey feel am
ahhh ohhh wey ooo only she off pant
ahhh ohhh wey ooo p~ssy feel am
ahhh ohhh wey ooo on your red light
ahhh ohhh wey ooo she dey feel am
ahhh ohhh wey ooo na we dey shift pant
i make you scream tonight
how e be you feel am na
you gauge well
next time if you dey come ehn
come with your bedsheet and your night wear wey you dey wear for house
so that if your boyfriend wan face time you
he no go know say you no dey for house
you dey here dey collect d!ck


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...