lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ensnarez & pillar yrr – pivot

Loading...

intro (ensnarez & pillar yrr)
pillar yrr : ehnn, abeg low this thing ma talk to ensnarez
pillar yrr : h~llo how far
ensnarez : h~llo my guy how far na
pillar yrr : i dey wetin the sub
ensnarez : oboy e get a lot of thing wey dey run me guy
i no how i go…
pillar yrr : asin lot of things guy
ensnarez : i tell you i no fit handle am
they just dey choke me
asin we gas track na
pillar yrr : how e dey be
ensnarez : make we go track na
pillar yrr : ehhhn, oya na, oya i dey wait for you na
ensnarez : oya na
ensnarez : oboy wetin dey happen like this na, oboy na the track be this
pillar yrr : hahaha yeah, this is the track
ensnarez : wow you go hit mе up
pillar yrr : oya na

it’s ensnarez on em it’s mod

versе (ensnarez)

tori tori, once upon a time
a time in the past
‘fore i started to rhyme
lying on the couch
you know i didn’t mind
like i lost torch (touch)
na 2020 open my eye
blood thicker than water
what are the “others”
we spend more time on “orders”
then i put my trust in paper work
now it’s no news the way
i love (scriptures) script chores
more than the way i love house chores

back from school
wanna be an a list artiste
mum scared my gp
is playing on f (keyboardist)
keys to success
tryna strike the right chord
current situations
need the right cord

devil want us divided
but we’re in our prime
god has provided
us flesh and wine
victory is reminded
the bed on which we lie
you can’t draw the battle
but you can draw the line
chorus (ensnarez & seven.)

so where the pivot
you no be science student
but you gotta balance your work
with god and management
so where the pivot
you go fellowship

you love scriptures
but you no dey like house chores
where the pivot
you work for apc
and then vote pdp
now guys go dey buy vote

where the pivot
where the pivot
where the
where the
where the pivot

verse 2 (pillar yrr)

you dey scream say
life no balance
if you check that your statement
e no balance
dial star ~ proverbs 18:21 # hash
to check your spiritual
account balance
na your deposit you go withdraw
it’s a win here
there’s no room to say
at least we try we draw
make you try the withdraw
from wetin dey take you off balance
carry who fit carry
you for seesaw

for outside you be saint
but at home
you can’t be sent
you dey chill with green bottle
for beer parlour
cuz you can’t bear
with the crisis in your parlour

but is christ in your parlour
na only you fit
fill that your home gallop
go back home
and make things right
love your wife love your fam
do no work in strife

chorus (ensnarez & seven.)

so where the pivot ?
you no be science student
but you gotta balance your work
with god and management
so where the pivot ?
you go fellowship
you love scriptures
but you no dey like house chores

where the pivot ?
you work for apc
and then vote pdp
now guys go dey buy vote
where the pivot ?
where the pivot ?

where the
where the
where the pivot ?

interlude (ensnarez and pillar yrr)

sheeeesh omo there are a lot of things
i want to settle on my mind
you know i met tronome (metronome)
and he pivoted right on time
wow make sense make sense

without blacks
how do you get wanna get the contrast ?
if you shoot shots
you’ve gotta understand white balance

you’re a lieutenant
or civil servant
you raise the flag of your country
but your kid raised with no manners

no manners
you gotta work
this ain’t no desert

hope god is the main course
while you make your mill (meal)
don’t let him come in between like a dessert

shout out to the skeptics
your ethics, drastically
aided your exit
out the land of milk and honey

why didn’t you come ready
why didn’t you come early
you lost the job immediately
you said it was too sunny

so funny, you going round in circles
you want to get into the arc (ark)
and you don’t wanna call noah

(i know one) (jesus)
he’s kept us in various sectors
so all the lines meet
cuz he’s the midpoint
(or should i say the pivot)

outro (ensnarez)

tara ta tata ta
okay you know, uhh
the both sides of the coin are very necessary
it’s just to make you know which side you are

is that even how i said it, but i think that’s actually …
yeah, that’s actually how i said it

the both sides of the coin are necessary
but it’s to make you know which side you are

it’s ensnarez on em it’s mod


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...