lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu eniola – only you

Loading...

~only you lyrics~

eniola:
da da da ra na na
na na nah na na nah
eniola
da ra re da ra ra rah
eh ahe ah ah eh eh eh
oh oh only you be the one wey dey fit to cure my fever
oh oh only you when am down be the one wey dey give me ginger
only you be the only one wey fit cool my temper when my temperature dey high always want you by my side
baby am dying am searching for you
baby i need you i need you to stay
baby anywhere you go i go go
n0body do me like you do baby oh

(chorus):
malofaraki
malo call police
those things you dey do you dеy burst my head oh malogaraju
eh malofaraki malo call police those things you dеy do you dey burst my head oh malogaraju yeh yeh

abiola:
wetin i do,baby wetin i talk
wetin dey make all the girls make they form
making money, and am making the doss
wetin dey shele jehovah my lord
oh my lordi
oh my baby
masarati and she want a big ferrari
she say
she like my song
she like my voice
she say i be like gowon
2x o baby,o baby
see make you,call me your daddy
wa olomi stop the forming
i no get time,for this your forming ye ye
repeat (chorus):
malofaraki
malo call police
those things you dey do you dey burst my head oh malogaraju
eh malofaraki malo call police those things you dey do you dey burst my head oh malogaraju yeh yeh

daecon:
bianuju
tell me something wey i no fit do
tell me something coz i’m loving you (loving you)
die for you
gonna k!ll for you
oh na na my baby you too sweet o
loving you coz i meant so
wanting you like i want yo
my baby you too fine o
(outro): oh nana
gonna play the guitar on g~strings
baby girl you make me mental mental
love the way you dance ya
whyne am
tonight tonight
go down low
baby girl you make me bend down low
the way you whyne dey burst my brain
dey loose my mind oooo
tonight tonight
repeat chorus 2x):
malofaraki
malo call police
those things you dey do you dey burst my head oh malogaraju
eh malofaraki malo call police those things you dey do you dey burst my head oh malogaraju yeh yeh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...