lirik lagu eniola havoc – kele
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
them must feel am!
when e open, we go fill am
drip drip, l!ck it!
got a purple heart, ribena
e choke, big bro dem dey bill am
see flow, deep blue, oja we dey l!ck am
balu nko?! i no dey see am
when the money drop, you go see am
face id! you recognize the man
assassination, i dey k!ll am
god forgive me! ima sinner man
my life a movie, no cinema
boy stay, i′m peter pan
always on top like a ceiling fan
trap trap in the bando!
boya ko bota, ko wole
nothing get wetin to tell me
money got me feeling bubbly
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
bando dey gyrate. money dey find me
in love with owo and that’s my barney
i got the juice like young alahji
you want to have four? call folabi
trappin like dem don kidnap me
i like to have fun and i love to party
my girls no dey wear panties around me!
ready to ride like taxis
two second bust, titi kati
money get way wey dey take indicate
the road wey be say a man must to take
no dey lose focus! opportunity dey dommot!
never disconnect with the race
but i can′t get enough of these girls
you no go fit settle for my head
holy man dey for church
but na all of us the worship the same god.
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
mo bad gan!
i get money in large gan
for the bando we dey we dey flex gan.
le le le le, ma ma ma ma
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ramzas – değiştim
- lirik lagu croweman & the ape – let the tour begin
- lirik lagu nino fresco – walking testimony
- lirik lagu tennis – forbidden doors
- lirik lagu джекилл и хайд (jakyll) – амнезия (amnesia)
- lirik lagu abner4ep – icønxicøn
- lirik lagu lilbossrd – bando
- lirik lagu lyte – you might know
- lirik lagu ronny and the daytonas – surfin’ in the summertime
- lirik lagu huge l (fi) – varmageddon (feat. pyhimys, tommishock & armomurha)