
lirik lagu eniola havoc - kele
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
them must feel am!
when e open, we go fill am
drip drip, l!ck it!
got a purple heart, ribena
e choke, big bro dem dey bill am
see flow, deep blue, oja we dey l!ck am
balu nko?! i no dey see am
when the money drop, you go see am
face id! you recognize the man
assassination, i dey k!ll am
god forgive me! ima sinner man
my life a movie, no cinema
boy stay, i′m peter pan
always on top like a ceiling fan
trap trap in the bando!
boya ko bota, ko wole
nothing get wetin to tell me
money got me feeling bubbly
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
bando dey gyrate. money dey find me
in love with owo and that’s my barney
i got the juice like young alahji
you want to have four? call folabi
trappin like dem don kidnap me
i like to have fun and i love to party
my girls no dey wear panties around me!
ready to ride like taxis
two second bust, titi kati
money get way wey dey take indicate
the road wey be say a man must to take
no dey lose focus! opportunity dey dommot!
never disconnect with the race
but i can′t get enough of these girls
you no go fit settle for my head
holy man dey for church
but na all of us the worship the same god.
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
this one na kele, that one na shima
mo bad gan!
i get money in large gan
for the bando we dey we dey flex gan.
le le le le, ma ma ma ma
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jayden wark - move from yesterday
- lirik lagu elox1m - дежавю (deja vu)
- lirik lagu jerry reed - nobody
- lirik lagu original broadway cast of & juliet - shape of my heart
- lirik lagu moonic productions - milkshake
- lirik lagu ajinn - redrum 2
- lirik lagu morgan wallen - i wrote the book
- lirik lagu the go! team - sock it to me
- lirik lagu simply brick - it goes to yesterday
- lirik lagu tuty wibowo - hamil duluan