lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu emzez – sugar

Loading...

emzez dey here
oh nanana

girl your body
girl your body
girl your body
girl your body
girl your body
girl your body
girl your body
girl your body
girl your body bad oh
girl your body bad oh, your body bad oh, girl your body bad oh

she dey call me her sugar
she carry me for head like she tie osuka, (suka)
she dey call me her sugar
she carry me for head like she tie osuka, (suka)

i no go lie i like her, the way she be looking
she dey make me to dey feel her, feel her
she dey call me her sugar
she carry me for head like she tie osuka, (suka)

girl your body bad oh
girl your body bad oh, your body bad oh, girl your body bad oh
your body make a man to craze, your body manya oh
your body bad oh, girl your body bad oh
i no go do the one wey no concern me
bye bye to those girls been dey dey with me
i no go chop food you no cook for me
cause only your pot i know oh you be my chargie
me i no go lie no no
i really no go do wetin no concern me
i ready to fight for you
na who, who be you wey go touch my girl
i ready to fight kungfu, i ready
i ready to punch for you, i ready
i ready to mad for you, na me wey go do anything to protect my girl
girl, see, your body is a miracle
give me reasons why me i no go marry you
me i no go lie for you
both the rainy and the sunny times me i go dey for you
you make a bad man to craze (oh no no no)
you make a, you make a badman to craze
you make a, you make a badman to craze
you make a, you make a badman to craze
you make a, you make a badman to craze
you make a, you make a badman to craze
you make a, you make a badman to manya oh
you make a, you make a badman to craze


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...