lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu emma nyra – for my matter

Loading...

for my matter lyrics
[intro]
oh na na na
this thing gat me, gat him tripping
this thing gat me, gat him high

[chorus]
this thing gat me, gat him tripping
this thing gat me, gat him high
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die

[verse 1]
oh na na
as i step into the club ahn
the guy trip for me when he see my shorty
he told me he no want another
he say i worn him tight like i wear my undies
the guy only need to tell me where he will spend it
the guy only need to tell me where he will spend it
he say he like my bumper
the way i bent it
he say he like like like my bumper
the way i bent it
[chorus]
this thing gat me, gat him tripping
this thing gat me, gat him high
this thing gat me, gat him tripping
this thing gat me, gat him high
he say…bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die

[verse 2]
my baby come take it, come take it
you know say , you want that you want it
my baby come get it, come get it
you know say , you want that you want it
boom!
let me show what a bad girl do
you go show me what a bad guy do
let me take you on a little jet cool
jet cool , we play by my rules
[chorus]
this thing gat me gat him tripping
this thing gat me, gat him hot…
this thing gat me gat him tripping
this thing gat me, gat him
he say
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die

[outro]
this thing gat me gat him tripping
this thing gat me, gat him hot…
this thing gat me gat him tripping
this thing gat me, gat him
he say
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
bobo wan die , bobo wan die
bobo wan die for my matter eh
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die
he say he like the way i go low
bobo wan die, die die
he say he like the way me run the show
bobo wan die, die die
ohhh na na
underground voice with instrumental…..
all the boiz make shorty do it
all the girl make i hear you said…
this thing gat me, gat him trippin


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...