lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu eldee the don – one day

Loading...

i have a dream
that one day
the children of this great nation
will look forward to a much brighter future
one day
we can fully utilize the resources of this great nation
to its full potential
i have a dream
one day one day e go better
for naija
money go circulate
light go dey
one day one day we no go need to ja
comot naija
omo e don tey
i for like make e be today
its still the same guys, still the same lies
still the same breed, still the same greed
still the same promise, ten years in office
make no change, except for their pockets
they really dont care, and we dont either
we’d rather just chill, watch them deceive us
trust in god, thats what they teach us
to idolize leaders, ballers, preachers
and dont ask questions or else they’ll k!ll
watch them loot, they rob, they steal
all the resources under our nose
can’t blame ’em its the position we chose
we stay subdued, modern day slaves
living like sh~t in these modern day caves
we must say no, thats the solution
new day, new way, due revolution
one day one day e go better
for naija
money go circulate
light go dey
one day one day we no go need to ja
comot naija
omo e don tey
i for like make e be today
its been about 50yrs of this struggle
its been a long time we’ve been on this hustle
its almost as if say we no wan grow
people dey lead us just to make dough
cos if light no dey generator must sell
and if you get gen you must buy fuel
and to buy fuel no be small matter
without borehole you no fit get clean water
so poor man suppose to do business
how small child suppose to fight sickness
if for hospital, drugs no dey
and if you get wound, you must first pay
now our education don dey fall short
all sk!lled workers just wan comot
this kind system e no sustainable
it is not sustainable
one day one day e go better
for naija
money go circulate
light go dey
one day one day we no go need to ja
comot naija
omo e don tey
i for like make e be today
eh me i go yarn, i go still dey speak my mind
for all the basic amenities my people dey find
our children dey die, our wives dey cry
and its all due to the corruption
we must say no, no to all bad politicians
no, no to bad government officials
no, no to all man wey suppose dey work
wey dey thief money
healthcare is so bad, mortality rate is too high
mortality rate is too high
good road e no dey, for road my people dey too kpai
for road my people dey too die
clean water to drink, good house to sleep
electricity and security
my brother all these things na basic amenity
na basic amenity
one day one day e go better
for naija
money go circulate
light go dey
one day one day we no go need to ja
comot naija
omo e don tey
i for like make e be today
one day one day e go better
for naija
money go circulate
light go dey
one day one day we no go need to ja
comot naija
omo e don tey
i for like make e be today
eh
it go better
for naija


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...