lirik lagu eldee the don – i go yarn
intro
n0body wan die, but everybody wan go heaven
you see me, as you see me so
chorus
me i go yarn, me i go speak my mind
me i go yarn, dem think say we blind
make we yarn, why are my people so poor, we can’t take this no more
me i go yarn, me i go speak my mind
me i go yarn, dem think say we blind
make we yarn, why are my people so poor , we can’t take this no more
verse 1
as i reach yankee, i see say the life wey my people dem dey live, na nonsense
as i reach yankee, i see say to solve our problem e no hard, common sense
dem dey come here, dem dey see the way wey everything been dey work but dem just ignore
dem go reach house, go form the policies wey go make dem to rich and my people to poor
e don tey wey, we don dey cry, wey we don dey hustle, wey we don dey die
e don tey, wey dem dey chop money, while the average child for today is hungry
chorus
verse 2
we get e land… plenty plenty land, plenty plenty farm
we get e energy… plenty plenty oil, plenty plenty sun
water dey… jaburata… river niger dey, river benue dey
but for ordinary man, simple things to enjoy, we no fit to get
water nko, e no dey
light nko, e no dey
ordinary food to chop, e no dey
ordinary house to sleep, e no dey
water nko, e no dey
light nko, e no dey
ordinary food to chop, e no dey
ordinary house to sleep e no dey
chorus
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu davy flowers – you
- lirik lagu martino tanuki – encore
- lirik lagu sevinchi – tsunami
- lirik lagu delillos – du må ikke si det
- lirik lagu the naives – the naive
- lirik lagu left atrium – আমি চাইনি এ অনুভুতি
- lirik lagu douche magouche – sister stutter
- lirik lagu mr. hope – mind games
- lirik lagu chuzpe – das zündholz
- lirik lagu santa madero – en nombre de todos mis encantos