lirik lagu eazy bob wizzy – 21
[verse one: eazy bob wizzy]
when i look myself up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up
every time wey i fall cause me i too dey slip nuh
you dey trip me like fried rice
all your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i’ve never seen
[bridge: eazy bob wizzy]
never seen
tell me wetin i go do
said i’ll tell the world
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
[verse two: eazy bob wizzy]
when i look myself up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up
every time wey i fall cause me i too dey [laughs]
you dey trip me like fried rice
all your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i’ve never seen
never seen
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
[bridge: eazy bob wizzy]
never seen
tell me wetin i go do
said i’ll tell the world
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu teadux – feel alright
- lirik lagu jusreign – my way (remix)
- lirik lagu wunderkynd – zungenkuss
- lirik lagu geo sunsetmoth – spellcaster
- lirik lagu exterio – mettez des bombes dans mes oreilles
- lirik lagu el barrio – cuéntale
- lirik lagu the stray birds – birds of the borderland
- lirik lagu vtech johnson – six chains swangin
- lirik lagu freejay – tsm
- lirik lagu sister machine gun – smash your radio! (tr4k remix)