lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dtl worldwide – paddy

Loading...

ye ye ye ye, ewo
oh no no no, ewo
ye ye ye ye, ewo
oh no no no, oh

my paddy hala me yesterday but now my paddy done go
i dey call him phone e dey ring but my paddy no know
say we go meet for december if my paddy done show
but my paddy done go, my paddy done go
life is too short o, ewo
like bumshort o, ewo
gimme one shot o, ewo
make i comot for my feelings o, ewo
life is too short o, ewo
like bumshort o, ewo
gimme one shot o, ewo
make i comot for my feelings o, ewo
hmmm hmmm mmmmm
hmmm hmmm mmmmm
hmmmm hmmm mmmm
hmm hmmm mmmm
hmmm hmmm mmm

gimme two shots of tequila
this thing e dey mess with my medulla
for the street e dey popular
but dem shoot ham k!ll throwey like animal
inside the bush wey him lay
people no see ham till the next day eh
won pariwo ye
when dem see the body wey dem spray ye
say na gentle boy, him no like wahala
say na for next month he dey travel go canada
him done go do visa, he dey comot for nigeria
we pray say we live long we go still meet for paradise

my paddy hala me yesterday but now my paddy done go
i dey call him phone e dey ring but my paddy no know
say we go meet for december if my paddy done show
but my paddy done go, my paddy done go
life is too short o, ewo
like bumshort o, ewo
gimme one shot o, ewo
make i comot for my feelings o, ewo
life is too short o, ewo
like bumshort o, ewo
gimme one shot o, ewo
make i comot for my feelings o, ewo
hmmm hmmm mmmmm
worldwide mix


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...